Ka3na and Lilo don comot from this BBN Season 5 Lockdown Edition.
For the Sunday Eviction show, afta all the votings for both viewers and remaining housemates, Ka3na na the first person to comot from big brother lockdown edition because of im low votes.
KA3NA
The second housemate wey biggie don evict from im house now na Lilo. Lilo wey be Eric babe don comot oo.
Atleast Eric go focus for d house.
LILO
Lilo and Ka3na na the first housemates toh comot from the Big Brother Naija House.
Comments
Post a Comment