60yrs Old Scavenger Rape 8yrs Old Girl Wey Dey Hawk

60years Old Scavenger Rape 8-year Wey Dey Sell Fish

Niger State police don arrest  60-year-old Scavenger wey  rape 8-year-old girl wey dey sell fishThe incident happened for 1:30pm on Saturday, July 11, 2020, when the girl dy waka around to sell her fish. Haruna Lawal corner her go one uncompleted building with N100 con rape her.

When they dem do interrogation the suspect talk say e commit the crime. So police don talk say them go carry the mata go court as soon as dem finish investigations.

Comments