See as Fans Dey React to Mercy Aigbe Head Injury...
Popular Yoruba actress, Mercy Aigbe Fans dey very concerned over one photo wey she put online wey show sey she get injury on her head. The photo caused confusion for her fans who think say she dey suffer another domestic violence .
Her Fans no know sey na makeup she dey use for the movie Eru Kan wey she dey shoot.
See their comments.
Comments
Post a Comment