Hushpuppi Update: US Court don deny Hushpuppi bail

Hushpuppi Update: US Court don deny Hushpuppi bail

One  Federal Magistrate  Court for US don deny una Instagram celebrity, Hushpuppi bail.
The 37-year-old show for video for Chicago court on Thursday, where im lawyer, Gal Pissetzky, applied for am to comot from jail with an electronic tag and live with im babymama’s uncle. 

Mr Pissetzky talk say e client’s job na Instagram influencing , that is sey e dey promote brand for social media for am to dey in 
 $10,000 monthly luxury rent for in Dubai flat.
 Still inside the matter im talk say “ People like Hushpuppi” say “im be celebrity”. E no see the reason why Hushpuppi go want spoil im name in the world and im status than to stay here and face im court case.

Anywhere e go, pipo go know. Base on say e  grow up very poor for Nigeria,  but now big companies dey pay Mr Abbas to pose with blink blink things(designers)  such as Louis Vuitton bags do that when people see am for  Instagram dem go buy am. Say na job today even say im no Dey before, na why them no fit imagine am. Na  full-time job,” Mr Pissetzky tell judge this talk for Chicago through  videolink.

Judge Jeffrey Gilbert deny bail application talk say im dy okay day HushPuppi dy flight risk and im go remain in custody until dm carry am go court for California.
“You gat dey do  something to pay $10,000 for apartment in Dubai,” Na so the Judge talk.

Comments