Diane Russet Ex-BBN 2019 star talk sey she no fit reunite her ex-housemates ( Frodd and Esther)
We know say for inside the 2019 BBN show Frodd to like Esther, so tey im do
mumu for Esther where im dey knack head on top Esther Mata. Remember say Frodd come out as top 5 finalist after the show. This one come make Esther like am small wey she come kiss am for show afterparty ooo.
Inside the tori so we hear say Esther later agree for am ooo. Frodd and Esther con breakup after them date small.
Inside the tori so we hear say Esther later agree for am ooo. Frodd and Esther con breakup after them date small.
Still on top the matter so, Diane Russet Fans come dey worry her make she unite them, But diane don talk sey she no fit reunite her
fellow BBN 2019 ex-housemates Frodd and Esther because say no be she separate them.
Comments
Post a Comment