Shoprite wan carry dia business comot from Nigeria.


Shoprite wan carry dia business comot from Nigeria.

Ogbonge supermarket, Shoprite Holdings Limited, announce  on August 3rd, 2020 say dem dey consider to end dia business for Nigeria wia dem don dey do business for 15 years and get 25 stores.


Di ogbonge big South Africa company wey open dia first store for Lagos in 2005, announce on Monday say dem dey find buyer for dia business inside di West African kontri.

Di report wey dem release, dem say di business dey loss  bekos of di Covid- 19 lockdown. Dem come tok say dey no dey make beta profit as covid 19 come out.

But dis move from shoprite if e work out no go be di first time Nigeria dey experience dis kain tin sha, but e go help our small small supermarket for dis kontri.












Comments