Chika Ike don buy tear rubber motors for her company Flip Script Studios




Nigerian actress, film maker and business Chika Ike don buy tear rubber motors for her company Flip Script Studios.

E leva tey wey she show us her new office building wey det Lekki. Chika Ike dey ready for dis film business ooo.

See as she tok am for Instagram:

@Chikaike

@flipscriptstudios






If you no fit go Flip Script Studios, Flip Script Studios fit come to you..

 

Comments