Eric and Tochi don comot from this BBN Season 5 Lockdown Edition.
For the 3rd week Sunday Eviction show, afta all the votings for both viewers and remaining housemates. Tochi, Eric, Trickytee and Kaisha na the last bottom four wey dey up for eviction. D house con save Kaisha and Trickytee. Eric na the third housemate to comot from big brother lockdown edition because of im low votes.
ERIC
The fourth housemate wey biggie don evict from im house now na Tochi.Tochi na our English guru e talk one talk b4 im comot It is what it is.
TOCHI
Comments
Post a Comment