How our house boy kill my wife con dey try to kill me too



Police don arrest one Abdulkareem Babangida alias Abba, from Kachia LGA of Kaduna State, wey 
 kill im boss, Victoria Wilcox with one of a brand new cutlass in her house  for Abuja.
.
Vanguard News reports say person kill di mother-of-two, for her 55th birthday on June 1,2020,around 8pm. Dem tok say  that Abba afta cutting im boss to death, I’m con drag her lifeless body go under tree for di compound, come dey wait  patiently to give di same treatment to her husband, Ralph.


Di widower, Mr Ralph Wilcox, tok say  im come back only to discover say im  house was dark and im wife no dey around. But im no know say Abba don kill her, con wrap her for one nylon bag and e on di generator to silence di cry of her voice.
.
“According to Mr Ralph, e come out to find out wetin di problem be and di next thing im hear na di sound of an axe for e head. Im houseboy, Abba dey hit am dey hit am  until im collapse, E con fall for floor. Blood  con dey all over im head. By den im dey weak and when im houseboy Abba think say e don kill am, e enter inside di house to look for the key of im tear rubber Jeep wey e just buy for house.

E say na  God Almighty wey raise am after im collapse again. Mr Ralph tok say e escape go road, where im meet person wey bin dey  come with jeep who con see am reversed to call security men.
.
Abba who tok say im no fit drive, as sympathizers con dey beg am im  con  drove him  boss to National hospital .
Di tori con go round for di estate and pipo come dey go visit Ralph. Di culpri, Abbas reversed the motor for am to escape but dem catch and con dey ask am questions.
Abba con agree say e kill I’m Madam.

Abba tok say e kill im madam bekos say she dey bring Christian sacramental for her shop for im wey be Muslim to sell.
E also say e plan to sell dia Jeep and properties na why im be wan kill her husband too.

Comments