Kim Kardashian and Kanye West ' don go on family getaway as to cool off di drama for dia marriage. '


Kim Kardashian and Kanye West ' don go  on family getaway as to cool off try to save dia relationship' from di catata wey Kanye tweet bin wan cause. 

According to TMZ, Kanye, 43, Kim, 39, enter private jet on Sunday zoom off with their four children for a one on one  family holiday so resolve all the marriage wahala.


 

Still on top the matter, TMZ tok say the couple arrange the family holiday when Kim do one emotional trip to Wyoming last weekend to see Kanye based on im  recent Twitter commotion.


 

For one report by pipo, dem tok say Kanye dey do everything to make sure say their marriage work afta im issue public apology to Kim on Twitter.

Comments