Nigerian Singer Flavor don dy Marry?




The tori wey  dey ground now be say di N’abiana Singer  Flavor don pay di dowry of im first babymama, Ex Beauty Queen, Sandra Okagbue.

OAP Blossom Martins , tok say di event which dem do quietly take place yesterday on the 3rd August for di bride family house for Onitsha, Anambra State.

Flavor and Sandra Okagbue get two pikin together. 



While Flavor get anoda one with Ex Beauty Queen, Anna Banner.



Comments